This article has Charm Lyrics a song by Nigerian singer Rema. The lyrics describe the captivating effect that a woman has on him.
About

Rema
Rema (born Divine Ikubor) is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He was born on May 1st, 2000 in Benin City, Edo State, Nigeria. Rema rose to fame in 2019 after his debut single “Iron Man” went viral and caught the attention of music industry executives.
He was signed to Jonzing World, a subsidiary of Mavin Records, owned by popular Nigerian producer Don Jazzy. In the same year, he released another hit single titled “Dumebi” which further solidified his place in the music industry.
Rema’s music style can be described as Afro pop mixed with hip-hop and trap elements. He has been recognized for his unique sound and has won several awards including the Headies Award for Next Rated in 2019 and the Soundcity MVP Award for Best New Artist in 2020.
Apart from music, Rema is also known for his fashion sense and has been featured on the cover of several magazines.
Charm lyrics Video
Charm lyrics
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing baby, eh
Lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom
Chorus
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor
Outro
Soco, ah (ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mh
Come make I drive this your jalopy
FAQs
What religion is Rema from?
Rema is a Christian. He was born into a Christian family in Benin City, Nigeria.
How much money does Rema has?
Rema’s net worth is estimated to be around $1 million. He has made his money from his music career, which has included several hit singles and albums. He has also toured extensively and has endorsement deals with several brands.
Who is the richest between Rema, Fireboy, and Joeboy?
It is difficult to say definitively who is the richest between Rema, Fireboy, and Joeboy. All three artists have a net worth of around $1 million. However, Rema may be the richest, as he has been more successful in the United States than Fireboy and Joeboy.
Who is the richest money in Nigeria music?
The richest musician in Nigeria is Davido, with a net worth of $10 million. Davido has made his money from his music career, which has included several hit singles and albums. He has also toured extensively and has endorsement deals with several brands.